- Lyrics
- Album list
Kencharisma
-
All the way
Oooooh (10times) it's Kencharisma swag vocalz in the building
chorus Girl you know say our love no fit to fade away no matter their bege our love na all the way and you know say your love they make me feel high ray no matter wetin dem say(wetin dem say) our love na all the way
Verse 1 girl i love you more than you think wetin be your site make i follow the link all the time bcos of you my heart still dey beat if you leave me i go die this minute so remain mine you dey beat for my heart no be roday this thing start nobody fit make us apart cos this love blind like say na bat na the first time wey i saw you i fell inlove and i adore you nobody fit see and ignore you and i go do anything for you
chorus Girl you know say our love no fit to fade away no matter their bege our love na all the way and you know say your love they make me feel high ray no matter wetin dem say our love na all the way
Verse 2 see as your love dey burst my brain you are sent from above no other girl fit cross you lane friends they say i too do cos the way wey i love you them no know say na only you go fit make my heart to cool all my sweats go be for you as long as you be my boo my love for you no be today Find more lyrics at ※ Mojim.com e don teh wey e been dey and e no go fade away baby girl i'm here to stay any way,any day i go please you all the way
chorus Girl you know say our love no fit to fade away no matter their bege our love na all the way and you know say your love they make me feel high ray no matter wetin dem say our love na all the way
verse 3 i'm grateful to God for giving me you nothing could be more preferable than having you as my loving boo leaving you girl is impossible cos no one can do what you always do if i leave you who would i run to? None is sweeter yu no get part two na only you fit be my boo you are the reason i'm satisfied baby girl never you leave my side na you be my pride na you go be my bride and forever we go dey abide babe you too fine make i kiss you eye? Make i touch your thigh? You dey make me high walahi talahi nothing for this world or beyond fit make our love to die

|